Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Vice Presido, Kashim Shettima on Wednesday for Abuja don go receive Zamfara State Governor Dauda Lawal and im supporters into All Progressives Congress (APC) on behalf of oga Presido, Bola Tinubu.
Oga vice Presido yarn every every for di ceremony, say Tinubu dey work seriously through security agencies to end di insecurity for di obodo naija.
Shettima explain say Lawal joining APC, e go hellep beta collabo and support efforts to restoring peace for Zamfara.
Written by: Ridwan Agbomeji
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026