Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
African Democratic Congress don accuse di All Progressives Congress say dem don make insecurity worse for country.
ADC chairmo, David Mark and tuk, tuk Bolaji Abdullahi ni tuk dis one on Wednesday for NEC meeting wey dey hold for Abuja.
According to di two senior men gornment never handle security mata wella, explaining how dem wan take parrol for 2027.
Written by: Ridwan Agbomeji
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026