Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Nigeria Navy and Police don agree say dem go work closer together to fight security wahala wey dey grow for country.
Na for one join bodi meeting for Abuja, Police oga Olatunji Disu meet Navy boss Idi Abbas, yarn dis one
Di Navy promise say dem go continue to support joint operations and even train Marine Police for dia facilities.
Oga IGP thank di Navy for dia support, especially for maritime security and tough operations wey dem dey face.
Written by: Ridwan Agbomeji
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026