Nigeria Super Eagles don finally miss out from di 2026 World Cup, say world cup playoff dey start today.
Now teams dey prepare for play-off wey go start for Mexico today, where six countries dey fight for two spots.
U sabi say DR Congo beat Nigeria 4-3 on penalties last November for African play-off final for Morocco.
Even with dat loss, NFF still dey try appeal because dem claim DR Congo use ineligible players, however FIFA nor reason di mata.