2026 WORLD CUP

6 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Messi to Lead Argentina 26-Man Squad For World Cup

Argentina  coachie, Lionel Scaloni don release im  26 players wey im wan carry go di 2026 world cup say na Lionel Messi go lead dem. Di 38-year-old football king na im top di list, but one big surprise na say Real Madrid star boy Franco Mastantuono no dey among di players wey dey go di tournament. Dis major competition go make am di sixth time wey Messi dey play for […]

todayMay 29, 2026 11 1

Sports

FIFA Show Off New Volunteer Uniform For 2026 World Cup

By: Esther Ayoola FIFA don show di official volunteer uniform wey dia workers go wear for 2026 World Cup wey go happen for USA, Canada and Mexico. Di kit get bold and modern design wey dem create to make am easy to see, comfortable, and practical for volunteers. FIFA put am for dia X handle on Tuesday, say Volunteers go wear different layers wey go match hot or cold weather […]

todayApril 29, 2026 20

Sports

Super Eagles World Cup Dream Finally End As Playoffs Start Today

Nigeria Super Eagles don finally miss out from di 2026 World Cup, say world cup playoff dey start today. Now teams dey prepare for play-off wey go start for Mexico today, where six countries dey fight for two spots. U sabi say DR Congo beat Nigeria 4-3 on penalties last November for African play-off final for Morocco. Even with dat loss, NFF still dey try appeal because dem claim DR […]

todayMarch 26, 2026 15

Sports

Fans Drag FIFA Go EU Court Over Crazy 2026 World Cup Ticket Price

By: Esther Ayoola Football Supporters Europe (FSE) and Euroconsumers don file case on Tuesday give European Commission against FIFA over high ticket price for 2026 World Cup. Dem tuk say ticket for di tournament wey go happen June 11 to July 19 for US, Canada and Mexico too cost, and accuse FIFA say dem dey use monopoly power control sales. FSE say FIFA impose unfair and confusing buying conditions for […]

todayMarch 24, 2026 14

Sports

Iran Go Boykot 2026 World Cup Draw Sake Of US Visa Wahala

Iran don yarn say dem no go attend next week World Cup finals draw wey go happen for Washington after United States refuse give visa to some members of dia delegation, di Iranian football federation yarn on Friday. Dem talk say di decision no concern sports at all, so di members of Iranian delegation no go participate for di World Cup draw. According to Iranian sports site Varzesh 3, US […]

todayNovember 28, 2025 18

Sports

“South Africa Hold Nigeria 1-1 As Super Eagles World Cup Hope Dey Shake”

Super Eagles no fit collect full three points for South Africa as dem play for Bloemfontein, and now Nigeria 2026 World Cup hope dey hang for thin rope. Wahala burst as Super Eagles captain Troost-Ekong knack own goal, but Calvin Bassey show face sharp-sharp with one strong equaliser, as Nigeria manage drag 1-1 draw with South Africa for hot 2026 World Cup qualifier wey happen Tuesday for Bloemfontein. With just […]

todaySeptember 10, 2025 23

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds