Sports

Lookman Hail Atletico After Dem Beat Barcelona

todayApril 9, 2026 3

Background
share close

Ademola Lookman don hail Atletico Madrid Champions League victory against Barcelona on Wednesday inside Camp nou.

Lookman say na good result, especially as dem no concede any goal for there and im team show workings based on dia unity.

On di other hand, Barca coachie, Hansi Flick yarn for post match interview say im team play well for first and second half even with less players.

E sti add say dem go try and fight back, even though semi finals sti far small.

 

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app