Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Lagos State Gornment don carry one man, Olusola Shedrach, go High Court for Ikeja on Tuesday over allegation say e forcefully take over and damage land wey belong to Harvesters Church for Gbagada–Oworonshoki, Expressway area.
Dem bring am come front of Justice Hakeem Oshodi on three-count charge wey include forceful takeover, wilful damage, and breach of peace.
State prosecutor, Olufunmilayo Aluko, tell di court say dem ready for arraignment and telling di defendant to con start im plea.
As e be so, court sti dey hear di mata as di case start formal proceeding before Justice Oshodi, yesterday.
Written by: News Author
church land dispute nigeria forceful land takeover lagos lagos government court case lagos land dispute
Justice Rahman Oshodi for Ikeja Sexual Offences and Domestic Violence Court don sentence one man, Victor Dickson, to life imprisonment, sake of say, e rape im neighbour 6-month-old pikin. Di judge tuk say prosecution show strong evidence wey prove di sexual assault case, pass reasonable doubt. Court also say, all […]
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026