Sports

JUST IN: Anthony Joshua Pick Date for First Fight After Car Askident

todayApril 27, 2026 6

Background
share close

By: Esther Ayoola

Anthony Joshua don finally decide say im wan return to boxing ring on July 25 for warm-up fight ahead of im long-awaited clash with Tyson Fury.

Saudi boxing chief, Turki Alalshikh, naim dey announce dis ogbonge update, say Joshua go fight Albanian heavyweight Kristian Prenga for Riyadh, Saudi Arabia, as part of Esports World Cup event.

Di fight na Joshua first appearance since im knockout win over Jake Paul for December, before him later get minor injury from car askident for Naija wey also claim two of im close friends.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds