Lagos

Lagos Gorment Tell Employers to Check Workers Mental Health

todayApril 28, 2026 6

Background
share close

Lagos State Gornment don tell employers make dem dey use Employee Assistance Programme to support workers mental health and improve safety for work.

Dis one come as dem mark World Safety Day wey dey happen every April 28, as Lagos State Safety Commission release statement for Monday.

Di Director-General of di Commission, Lanre Mojola, still congratulate workers, employers and safety people for di important day.

Dem also tuk say even with awareness, work askidents and sickness still dey hapun plenty, so safety for work dey very important.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds