Lagos

Ambode Throw Weight for Hamzat as Lagos 2027 Candidate

todayMay 1, 2026 1

Background
share close

Former Lagos Governor Akinwunmi Ambode don join APC leaders to support Deputy Governor Obafemi Hamzat as consensus candidate for 2027 election.

Ambode tuk dis one for im news statement on Thursday, say Hamzat don show loyalty and hard work for di party for more than 20 years.

E still praise di decision and say e believe say Hamzat get di power to carry di party for Lagos.

Ambode also promise to support Presido Bola Tinubu re-election, say Baba Seyi leadership na im be di koko Naija progress.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds