Lagos

Oba of Lagos Back EFCC To Fight Corruption

todayMay 1, 2026 1

Background
share close

Oba of Lagos, His Royal Majesty Oba Rilwan Akiolu I, don assure EFCC say dem get full support from Lagos traditional institution for di fight against corruption.

EFCC spokesperson, Dele Oyewale, na im tuk dis one for statement wey dem release on Thursday for Abuja.

EFCC Acting Zonal Director for Lagos Zone 2, ACE1 Bawa Kaltungo, and im team na im go visit di Oba palace for courtesy.

Oba Akiolu say di visit show respect to traditional rulers and e also represent unity, justice and working together to stop corruption.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds