OBODO NAIJA

TUC Explain How Naira Stability Take Dey Marry Minimum Wage

todayMay 1, 2026 13

Background
share close

Nigeria Workers’ Day don bring fresh talk about whether salary increase really dey help workers.

TUC President Festus Osifo na im yarn dis one for interview untop di spirit of workers day celebration.

According Osifo wage increase and currency value dem be Ejima, must work together to improve workers’ buying power.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds