By: Esther Ayoola
Residents for Surulere come out in large numbers on Tuesday as dem do solidarity waka for Hon. Desmond Elliot, wey dey represent Surulere Constituency 1 for Lagos House of Assembly, to show support for him reelection bid.
During waka, Desmond Elliot appreciate Bola Ahmed Tinubu, say leadership na to carry everybody along.
One supporter, Enyeribe Sharon from Ward G3 for Surulere, tok say residents sti want Desmond Elliot because according to her, di lawmaker get di full backing and votes of di pipo.