Economics

CBN Warn Say Election Spending toTrigger Inflation Ahead 2027

todayMay 15, 2026 4

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Baba Govo of di Central Bank of Nigeria and members of di Monetary Policy Committee, Olayemi Cardoso don warn say election spending cause inflation gbege.

Di warning come from MPC personal statements released after dia 304th meeting wey hold on February 23 and 24, 2026, wia dem reduce Monetary Policy Rate from 27 percent to 26.5 percent.

CBN Govo Olayemi Cardoso say although inflation fit continue to slow for now, election spending na sti risk to price stability.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds