Sport Yarns

Neymar Come Back To Brazil World Cup Squad After 3 Years Break, Fans Jubilate

todayMay 19, 2026 2

Background
share close

By : Jolayemi Olajiide

Brazil star Neymar don do magical  come back to national team squad for World Cup after almost three years wey be di last time im play for di team.

Coach Carlo Ancelotti include am for di 26-man list, an e surprise many people.

Neymar, wey be Brazil highest goal scorer with 79 goals, get loud cheers when dem announce im return for Rio ceremony.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds