Uncategorized

Desmond Elliot Deny Hand For Obasa Impeachment Mata 

todayMay 19, 2026 3

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Water don pass garri, na now stroy dey come out, lagos lawmaker, Desmond Elliot don clear mata say, nor be im plan di removal Speaker Mudashiru Obasa for Lagos Assembly for 2025.

Di senior man Surulere constituency 1 rep clear dis mata for tv sit down tuk on Tuesday for lagos

Di lawmaker tuk say when dem impeach Obasa, im no dey Nigeria at all.

According to am, na only after e come back and see say majority of lawmakers don already sign, naim im sef sign di impeachment document.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds