LAGOS ASSEMBLY

8 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos Assembly Back Royal Family For Oko-Ado Land Mata, Push Make Dem Collect C Of O

By: Esther Ayoola Lagos State House of Assembly on Tuesday don accept recommendation on petition wey concern land mata for Oko-Ado Village, Sangotedo. Dem dey ask, make gornment issue Certificate of Occupancy (C of O) give Igbaro Oteshade Royal Family. Na Chairmo of Judiciary and Public Petitions Committee, Oladipupo Ajomale, tuk dis tuk, say dem go check di land with Surveyor-General office and other agencies like Land Bureau and NTDA. […]

todayJune 10, 2026 10

Uncategorized

Desmond Elliot Deny Hand For Obasa Impeachment Mata 

By : Jolayemi Olajide Water don pass garri, na now stroy dey come out, lagos lawmaker, Desmond Elliot don clear mata say, nor be im plan di removal Speaker Mudashiru Obasa for Lagos Assembly for 2025. Di senior man Surulere constituency 1 rep clear dis mata for tv sit down tuk on Tuesday for lagos Di lawmaker tuk say when dem impeach Obasa, im no dey Nigeria at all. According […]

todayMay 19, 2026 10

Lagos

Lagos Assembly Back Tinubu Second Term, Praise Subsidy Removal

By: Esther Ayoola Members of Lagos State House of Assembly like dis, don join hand dey back oga Presido, Bola Tinubu make he run for second term as Presido. Dem take di decision for Tuesday plenary afta Ladi Ajomale from Oshodi/Isolo Constituency II move di motion. Ajomale spread bodi explain di Tinubu administration important reforms, like student loan scheme, removal of fuel subsidy, and big infrastructure projects like Lagos Coastal […]

todayApril 29, 2026 10

Lagos

Lagos Assembly Go Spend N4.5 Billion Buy 50KVA Gen for Lawmakers

One review of the Lagos State approved budget for 2025 don reveal say the Lagos State House of Assembly dey plan to spend N4.5 billion to buy forty 50KVA generators. According to wetin dey inside the budget document, the project description talk say: “Purchase and installation of forty 50 KVA Generators.” E never clear why dem wan buy forty generators, but as the House get 40 members, people dey reason […]

todaySeptember 23, 2025 68

Local

Lagos Deputy Speaker Reaffirm Say Dem Ready for Better Economic Growth

The Deputy Speaker of the Lagos State House of Assembly and representative of Apapa Constituency 1, Hon Meranda Mojisola Lasbat, don restate her office dedication towards sustainable economic growth and development of her constituency by the introduction of enhanced initiatives and policies wey go tackle economic issues across various economic sectors. The deputy Speaker talk this one during the 10th Legislative Assembly Annual Constituency Stakeholders’ Meeting with the theme: ‘Governance […]

todaySeptember 17, 2025 39

Local

Lagos Assembly Tell Sanwo-Olu Make E Arrange Plan for Local Gov’t Lawmakers to Get Money Power

Lagos State House of Assembly on Tuesday don call on top Governor Babajide Sanwo-Olu make e provide better plan wey go allow local government councils manage their own money. Dis move na to make democracy strong for grassroots level by giving councillors financial independence from local government chairmen wey be di executive arm. Di resolution, wey Hon. Sani Okanlawon lead, show say di current arrangement wey local government lawmakers dey […]

todaySeptember 17, 2025 32

Local

Obasa Don Open Mouth Talk Wetin E Go Do After Lagos Speaker Seat

Speaker of di Lagos State House of Assembly, Mudashiru Obasa, don finally open up say e dey think about wetin life go be after e come down from di speakership seat. Obasa talk say e no go rule out say e fit contest for governor. Dis confession come shortly after Obasa face one political wahala wey almost comot am for seat recently. But e still hold ground, and now, e […]

todaySeptember 12, 2025 31

Lagos

“Lagos Assembly Don Yarn Say Dem Go Enter Onikoyi Royal Family Chieftaincy Wahala Make E Settle Sharp Sharp”

Lagos State House of Assembly don talk say dem no go fold hand watch as serious chieftaincy gbege dey scatter the Onikoyi Royal Family, dem say dem go step in sharp-sharp. This one happen after members of the royal family storm Assembly gate yesterday with peaceful protest, beg lawmakers and the state government make dem stop the alleged “one-sided” installation of a new king. Hon. Rauf Age-Suleiman, wey dey represent […]

todaySeptember 10, 2025 58

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds