By : Jolayemi Olajide
Former Kano State Govo and National Democratic Congress leader, Rabiu Musa Kwankwaso, don deny claim say e dey secretly work for President Bola Tinubu ahead of 2027 presidential election.
E talk dis one for TV siddon tuk, where e say people wey dey spread di talk no really understand politics at all.
E still talk say him and him supporters dey work for NDC and for wetin dem believe go benefit Nigerians.