Lagos

Lagos Gorment Review Health Insurance Drug Scheme To Solve Medicine Shortage Wahala

todayMay 28, 2026 5

Background
share close

By: Esther Ayoola

Lagos State Gornment don begin review of im Drug Access Expansion Programme wey dem dey use improve how pipo under Ilera Eko and Eko Social Health Alliance dey get essential drugs.

Dis one sef hapun inside one meeting dia Lagos Chamber of Commerce and Industry, Alausa, Ikeja.

According to Permanent Secretary, Dr Emmanuella Zamba, say dis package start since April 2024 based on di way enrollees take complain say drugs no dey available and prescription no dey complete for hospitals.

She add say dem go use feedback from users and independent consultant report to arrange di Lagos health scheme wella.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds