Politics

INEC Stand Ground say any  Primaries wey nor follow timetable, Otilor

todayJune 5, 2026 5

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

 

INEC don warn political parties say any primary election wey dem do after May 30 deadline no go  count oh, except higher court cancel the earlier judgment.

National Commissioner Mohammed Kudu Haruna naim package for statement on Friday, say parties suppose still follow the Electoral Act 2026 until Court of Appeal decide on INEC appeal.

Dis  mata sef sup based on one Federal High Court judgment wey nullify some parts of INEC timetable and guidelines for 2027 election.

Haruna advise all political parties make dem obey di current electoral law pending final court decision.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds