OBODO NAIJA

 Reps approve State Police Bill, 289 Lawmakers Back Am

todayJune 11, 2026 7

Background
share close

By : Shalom Ovie

House of Representatives don pass di State Police Bill, wey go allow states get dia own police system for di obodo Naija.

About 289 lawmakers support di bill during Thursday plenary wey Speaker Tajudeen Abbas preside over.
Di House decide to vote on di bill because of di increase in killings, kidnappings and bandit attacks across di country.

However, drama show for di session as Kaduna lawmaker Bashir Zubairu complain say members receive di constitution review document on state police only on Thursday afternoon before di voting.

 

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds