Lagos

Lagos Police To Arrest Cars

todayJune 15, 2026 6 1

Background
share close

Lagos State Police Command don announce say dem go start statewide jogolo against motors wey get covered, fake, defaced or no plate number to improve security and reduce crime.

Police tuk, tuk, SP Abimbola Adebisi, talk say di order come from Inspector-General of Police, Olatunji Disu, and e go start on Monday, June 15, 2026, under CP Tijani Fatai supervision.

To tell u how di mata serious reach, commissioner of Police, Tijani Fatai carry di mata tuk for tv sit down tuk on sunday

Im say Area Commanders and DPOs don get instruction to make sure say everybodi comply fully for di exercise across di state.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds