Sports

Kano Pillars Release Eight Players

todayJune 16, 2026 5

Background
share close

Kano Pillars Football Club don announce say eight players go leave dia club as dia contracts expire for end of 2025/2026 NPFL season.

Di players include Muhammad Galadima, Ugochukwu Gabriel, Zahraddeen Bello, Williams Ayuba, Bernard Ovoke, Christian Izuchukwu, Sudais Ali Baba, and Aliyu Yakubu.

For statement, di club thank dem for dia professionalism, commitment and contribution while dem dey play for Kano Pillars.

Di club wish dem well for dia next move, talk say dem go always remain part of Kano Pillars family.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds