OBODO NAIJA

IGP Calm Federal Police Officers, Say State Police No Go Take Food from dia table

todayJune 16, 2026 6

Background
share close

By : Jolayemi  Olajide

Inspector-General of Police, Olatunji Rilwan Disu, don assure officers and men of Nigeria Police Force say plan to create state police no go scata or replace federal police.

Im yarn dis one During im working visit to Jigawa State Police Command,
According to Disu, federal police go still dey carry out dia constitutional duty of maintaining law and order across the country.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds