Security

10 Results / Page 1 of 2

Background

crime& security

Experts Say Maps Fit Help Police Stop Kidnap And Trafficking

By: Kofoworola Olayinka Experts say maps and location information fit help security people know where kidnapping and human trafficking fit happen. Dem talk this for GEOSON meeting to mark World Day Against Trafficking in Persons. Dr Ademola Adeyemi say this information fit help them know areas where traffickers dey operate, where victims dey vulnerable and roads wey dem dey use. He say GPS, drones, satellite pictures and computer technology fit […]

todayAugust 14, 2026 13 2

OBODO NAIJA

Naija Soldiers Dey Dance, Say Tinubu Raise dia Salary by 80%

By: Yusuf Abuh Oga Presido Bola Tinubu don approve ogbonge salary increase of between 30 and 80 per cent for about 250,000 Army men, and di new pay package go begin from September 1, 2026. Di Presidency announce di increase for statement on Tuesday, saying junior soldiers from private to staff sergeant go get 80% raise, warrant officers to colonels go collect 50%, while brigadier-generals to generals go earn 30% […]

todayAugust 5, 2026 12

OBODO NAIJA

Presido Tinubu Tuk Say Naija Economy Dey Improve

Wi oga Presido, Bola Tinubu don rake again, say if bad belle pipo like, make dem tuk from now  till tomorrow, dat wetin im knw be say Naija economy don bunch back like bounchy bounchy cattle. Na oga  Minister of Information and National Orientation, Mohammed Idris, mouth naim yarn dis one on Tuesday after e lead di National Communications Team go meet di Presido for wi decision headquaters. According to […]

todayJuly 29, 2026 16

obodo oyinbo

US tell Nigeria make dem Protect Christians Better

By Esther Daniel Di United States don urge Nigeria to do more to protect Christian communities from attacks and ensure displaced people return safely to dia homes. US Assistant Secretary of State for African Affairs, Troy Fitrell Garcia, discuss di matter with top Nigerian officials during meetings in Abuja. Di talks also cover security, justice reforms, digital transformation and efforts to tackle terrorism and improve religious freedom

todayJuly 16, 2026 19

OBODO NAIJA

IGP Calm Federal Police Officers, Say State Police No Go Take Food from dia table

By : Jolayemi  Olajide Inspector-General of Police, Olatunji Rilwan Disu, don assure officers and men of Nigeria Police Force say plan to create state police no go scata or replace federal police. Im yarn dis one During im working visit to Jigawa State Police Command, According to Disu, federal police go still dey carry out dia constitutional duty of maintaining law and order across the country.

todayJune 16, 2026 16

OBODO NAIJA

DSS, Army Stop Jaguda Boys South East

By : Shalom Ovie DSS and Nigerian Army troops don stop alleged Jaguda boys wey bin dey plan to attack security checkpoints and kidnap people for di South East. Security sources say operatives act on intelligence to prevent di attacks. Dem also arrest two suspected field commanders for Garki, Enugu State on Monday. Authorities say di suspects dey coordinate di planned attacks and kidnappings.  

todayJune 11, 2026 16

Local

Two Pipo Don Die for Suspected Cult Attack for Lagos

Residents for Lakowe Orita Adeba and Sangotedo dey very worried on Saturday as suspected cult clash don kill two young men badly for two different places for suspected revenge The issue na the latest for plenty cult fight wey don cause many people death for Lagos State these past weeks. One person wey dey Lakowe, wey no want make dem talk him name because the matter serious, talk say the […]

todaySeptember 15, 2025 40

National

Police Rescue 5 People Wey Dem Kidnap, Kill Suspects for Kebbi and Abia

Nigeria Police Force talk say dem don rescue five people wey kidnappers carry, kill five suspected kidnappers, and recover plenty guns and ammunition during recent operations for Kebbi and Abia states. For one statement wey dem release on Tuesday, Force Public Relations Officer, Olumuyiwa Adejobi, talk say di breakthrough na because police, other security agencies, and local vigilantes work together. For Kebbi State, three people wey dem kidnap for Sangara […]

todayAugust 26, 2025 47

Economics

Naija Spend $100,000 Buy One Precision Drone — Defense Chief Musa Talk

  Naija don spend around $100,000 (N150 million) for one medium-range precision weapon wey fit put for drone, na wetin Chief of Defense Staff, General Christopher Musa talk. E talk say drone warfare no cheap at all, so dem gats dey careful where dem go use am to get better result. E give example say just two weeks ago, dem do one successful strike wey kill over hundred insurgents and […]

todayAugust 22, 2025 48 3

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds