Local

Kogi Confirm Say Dem Don Kill Bandit Wey Attack School

todayJune 16, 2026 4

Background
share close

Kogi State Gofment don confirm say security operatives do Rambo doings kpai one notorious bandit leader, Kachala Ibrahim Batijo, wey dem say na im plan recent attack for one school for Iluke Bunu, Kabba/Bunu LGA.

State Commissioner for Information and Communications, Kingsley Fanwo, tok dis one on Tuesday for Tv sit down tuk, say Batijo die during joint security operation alongside oda bandits.

According to am, na di same bandit leader organise di school attack wey kill three people, including one vice principal and one six-year-old pikin.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds