bandits

5 Results / Page 1 of 1

Background

Local

Kogi Confirm Say Dem Don Kill Bandit Wey Attack School

Kogi State Gofment don confirm say security operatives do Rambo doings kpai one notorious bandit leader, Kachala Ibrahim Batijo, wey dem say na im plan recent attack for one school for Iluke Bunu, Kabba/Bunu LGA. State Commissioner for Information and Communications, Kingsley Fanwo, tok dis one on Tuesday for Tv sit down tuk, say Batijo die during joint security operation alongside oda bandits. According to am, na di same bandit […]

todayJune 16, 2026 3

OBODO NAIJA

Soldiers Rescue Wife Weh Bandits Shoot

Soldiers of Nigerian Army, with support from Air Force, don rescue di wife of late Major General Rabe Abubakar, Amina Abubakar, wey bandits carry go weeks ago. According to Defence Headquarters, through di Director of Defence Information, Major General Samaila Uba, dem say di rescue hapun under Operation FASAN YAMMA. Troops explain say dem jam di kidnappers for Tunga Village during serious search and attack operation against di criminals. As […]

todayJune 16, 2026 7

National

States Arrange Bush Police To Chase Bandits Out Of Bush

By: Esther Ayoola Oboi unto security marra, like dis now bush men don mout naija forest, naim oyobo dey call forest guard, say war don start against jaguda boys for di bushes Kebbi, Gombe, Kwara, and other states. You sabi, baba Presido, Bola Tinubu, bin give green light make dem recruit 1,000 forest guards because of the plenty kidnapping and bandit attack wey hapun for Oyo and Kwara States. Na […]

todayJune 8, 2026 7 2

OBODO NAIJA

Oyo Parents Reject Gornment Rice And Cash Dey Cry For Dia Pikins

By : Jolayemi Olajide Meanwhile, Angry families of dipupils and teachers wey bandits kidnap for Orire local government area for Oyo State don reject rice and money wey oyo state gorment bin give dem to cool dia temper. Di Baale of Yawota, Emmanuel Alade, clear news tatafo on Monday, how dem feel, say di parents pursue baba govo, Seyi Makinde team comot because food no be dia problem now. Di […]

todayJune 2, 2026 11

National

Bandits Carry Away 24 Farmers For New Niger Attack

Bandits don launch another deadly attack for Palaita community, Erena Ward, Shiroro Local Government Area for Niger State, as dem carry away 24 people, including pregnant women, from one rice farm. Source wey dey di community talk say di attackers strike about 2:00pm on Wednesday while residents dey harvest dia crops. Even though Palaita dey only five kilometres from military base for Erena, di bandits manage escape with di victims […]

todayNovember 27, 2025 6

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds