OBODO NAIJA

President Tinubu drop Promise Say Beta Life

todayJune 19, 2026 6

Background
share close

Wi oga Presido Bola Tinubu don drop bombshell say im nor promise Nigerians any miracle oh but beta gornment policies and development projects.

Baba Seyi dey yarn dis on through Senate Presido Godswill Akpabio during di commissioning of one new access road and bridge for Abuja on Thursday.

Im nor understand why pipo dey drag gorment and dat im administration  focus na to build ogbonge projects wey go improve di lives of ordinary pipo.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds