Nor be small doings for di Lagos State House of Assembly, betalicious owambe, say di Govo, Babajide Sanwo Olu, wey be di number one man of di state, dey mark im 61st birthday celebration.
Chairmo of House Committee on Information, Strategy and Security, Hon. Stephen Ogundipe, na him tok dis one ehn, on behalf of Speaker Mudashiru Obasa, principal officers and oda lawmakers.
Dem hail di senior man wetin nor gud, say him na true leader wey sabi work, and dat infact im second name suppose be sabinus pro max, dat, di man sabi work.
Dem also pray make God give am good health, wisdom and more years to continue serving Lagos State and Nigeria.