Sports

Ecuador Surprise Germany 2-1

todayJune 26, 2026 6

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Unto world cup updates, EcuadorĀ  shock Germany 2-1 for dia last Group E match on Thursday to qualify for World Cup last 32.

Germany naim score first through Leroy Sane, but Nilson Angulo equalise before Gonzalo Plata score di winning goal with 13 minutes remaining.

Di victory give Ecuador four points, enough to enter di knockout stage as one of di best third-place teams.

Ivory Coast too qualify from di group after dem beat Curacao and end dia fairytale World Cup journey.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds