Sports

Mourinho Back England To Win 2026 World Cup

todayJune 26, 2026 8

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Real Madrid coach Jose Mourinho drop micro soft word  say England get strong chance to win the 2026 FIFA World Cup.

Mourinho tell Beast Mode On Podcast say e believe England get the quality to carry the World Cup trophy.

England start dia campaign with 4-2 win over Croatia before dem play 0-0 draw with Ghana for Group L.

Dem go play Panama for dia final group match as dem dey push to qualify for di knockout stage.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds