obodo oyinbo

Iran Guards Close Down Hormuz Strait Till Further Notice

todayJuly 13, 2026 6

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Iran Revolutionary Guards don announce say Strait of Hormuz go remain closed until further notice after dem fire warning shots inside one vessel wey dodge enter di area.

Di Guards say di ship ignore several instructions to use approved shipping corridor before dem stop am.

According to aproko pipo, dis development fit make US-Iran kpokpo demselves again as both sides dey face tension after recent attacks and threats.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds