OBODO NAIJA

Falana Drag FG To Court Based On Dia House Sharing Format Judges

todayJuly 17, 2026 7

Background
share close

By: Esther Daniel

Human rights lawyer, Femi Falana, don threaten to drag di Federal Government go court over di luxury houses wey dem hand over to judges for Katampe area of Abuja.

Inside statement, e explain di  gesture as see finish and e no follow any law because other public servants no benefit from am.

Falana talk dis after e watch di handover ceremony for television, saying di action dey raise serious legal questions.

Di senior man lawyer insist say e go challenge di decision for court because, according to am, e no fit find any law wey support di exercise.

 

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds