OBODO NAIJA

President Tinubu Call for Joint Action Against Afro-Phobia for South Africa

todayJuly 20, 2026 8

Background
share close

Wi oga Presido, Bola Tinubu don call on African leaders make dem join hand together to condemn di ongoing xenophobic attacks against Africans for South Africa.

Im fry mouth inside di 69th Ordinary Session of ECOWAS Authority of Heads of State and Government for Sierra Leone, Tinubu wey Vice President Kashim Shettima represent, say one united voice go send strong message say intolerance no go dey accepted.

Di President also press tuks say  Nigeria’s support for ECOWAS Compact for di Future of Regional Integration, wey go help strengthen cooperation and trust among West African countries.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds