Nor be small gbege as Two firefighters land demsleves for hospital after dem collapse as dem dey try fight fire wey burn di top floor of a three-storey residential building for Ketu-Ikosi, Lagos.
Lagos State Emergency Management Agency tuk, tuk, Olawale Afolabi, konfamate dat dis fire hapun early mormor Sunday for No. 11, Ademola Taiwo Street.
According to am, di fire hapun because of electric from prepaid meter inside one of di ejima buildings.
Firefighters from LASEMA and Lagos State Fire and Rescue Service naim do jet li stop di fire from spreading like virus.