Entertainment

Falz clear air say e never support any politician 

todayJuly 22, 2026 11

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Nigerian rapper Falz don clear di air on Tuesday say e never openly support Peter Obi or any politician, as e yarn for siddun tuk.

Falz say people get am wrong because all along na to encourage Nigerians, especially youths, make dem come out vote naim e dey do.

Di singer explain say e believe for free and fair elections and no wan tie himself to any political party or candidate.

Falz still urge Nigerians to take part for next year’s general elections and make dia votes count.

 

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

Similar posts

Entertainment

Must Read: 2Baba and Annie Break Up Story

By: Kofoworola Olayinka   Sometimes, love fit real, di memories fit sweet, di children fit precious, but somehow, di marriage still fit scatter for ground. Check 2Baba and Annie Idibia tori from start to finish, you go understand wetin we dey yarn for here and why dia breakup pain plenty […]

todayAugust 31, 2026 11


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds