National

Peter Obi Question Borrowing, Say Nigerians Never See Improvement

todayJuly 27, 2026 8 2

Background
share close

By: Esther Daniel

2027 presidential candidate of di Nigeria Democratic Congress (NDC), Peter Obi, don question di current administration over increased borrowing despite saying subsidy payment don stop.

Obi tok say even though Gornment dey generate more revenue from different sources and no longer dey pay fuel subsidy, di country don still borrow pass when subsidy dey.

According to am, ordinary Nigerians never see any visible improvement for dia daily lives despite di increased borrowing and revenue.

Di former Anambra State governor make di remarks while assessing di performance of di current administration on di economy

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds