obodo oyinbo

US, Iran Still Dey Exchange Words As Tension Rise

todayJuly 28, 2026 10

Background
share close

By: Yusuf Abuh

Tension between America and Iran still dey high as US Presido Donald Trump konfam say Washington and Tehran dey hold “friendly tuks,” but e no believe say long negotiations go help.

Dis one dey inside statement, Iran come reply say na America dey struggle to find beta way to end di conflict between both countries.

Meanwhile, Israeli Prime Minister Benjamin Netanyahu don land Washington, DC, to meet President Trump, and di Iran crisis go be one of di main issues dem go discuss.

 

Read similar tori for here: https://konfamfm.com/oil-price-don-drop-as-us-and-iran-ceasefire-raise-hope-for-peace/

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds