OBODO NAIJA

Peter Obi Na Trader, Him No Fit Be Presido

todayJuly 28, 2026 7

Background
share close

By: Esther Daniel

Edo North Senator Adams Oshiomhole done blast Peter Obi on News on Monday, say im no fit ever lead Nigeria.

Oshiomhole call Obi ordinary trader who only dey pursue quick profit instead of long-term country project.

Di lawmaker accuse am say im business na to export local jobs go outside while importing unemployment enter Nigeria.

E insist say di country need real manufacturer to rule am, no be trader like Obi.

 

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds