OBODO NAIJA

Free Bazoum Now – Lawyers Demand Release of Niger Deposed Presido

todayJuly 28, 2026 6

Background
share close

By: Esther Daniel

Lawyers for Niger deposed president Mohamed Bazoum done demand im immediate release from military detention for Niamey.

Di legal team call for freedom three years after soldiers overthrow am during July 2023 coup.

Dem condemn how military hold Bazoum and him wife Hadiza arbitrarily without taking dem to court.

Di lawyers insist say holding dem without charge na clear violation of human rights.

 

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds