OBODO NAIJA

Adeleke Announce N500m Fund For Election Violence Victims

todayAugust 20, 2026 8

Background
share close

Osun State Govo, Ademola Adeleke, don make everywia stew say na automatic scholarship to university level for children and dependants of pipo wey lose dia lives during violence before di August 15 gornorship election.

Adeleke make di announcement on Wednesday for Labour movement celebration rally, shortly after he collect certificate of return from INEC.

He also promise say Osun State Gornment go establish N500 million Election Violence Victims Endowment Fund to give relief and support to verified victims

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds