obodo oyinbo

Tears everywia for  Germany as heatwave kpai 14,000 Pipo

todayAugust 21, 2026 8

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Nor be small jogolo for Germany, dat dia heatwave don kpai kpai pipo full ground, dat like dis nothing less dan  14,000 pipo naim don kpai dis summer alomng

According to public health officials, Di Robert Koch Institute say about 9,600 pipo kpai within one week for late June when temperature pass 40 degrees Celsius.

 

Di institute say people wey dey above 75 years make up di biggest number of di deaths, while heat fit make existing sickness worse and cause death.

 

Di figure pass Germany 2018 record of about 8,900 heat-related deaths, with officials saying di difference na because some years get hotter heatwaves than others.

 

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds