Politics

Wike Claim Say Adeleke Join Tinubu Camp Ahead 2027

todayAugust 21, 2026 5

Background
share close

FCT Minister, Nyesom Wike, don drop another political bombshell, say Osun State Govo, Ademola Adeleke, na member of im political camp and dem all dey support Presido Bola Ahmed Tinubu.

Wike talk dis one for Abuja on Friday, as political realignment dey gather momentum ahead of 2027.

He say more politicians and groups still dey prepare to join Tinubu camp, while he dismiss claims by some ADC members say dem get credit for Adeleke victory.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds