OBODO NAIJA

How Oshiomhole Lead Protest When Obasanjo Comot Fuel Subsidy.

todayAugust 26, 2026 5

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Edo North Senator, Adams Oshiomhole, don recall how e organise residents for Ogun State to protest against fuel subsidy removal during former Presido Olusegun Obasanjo University of Lagos government.

Oshiomhole make dis disclosure during national discourse wey The Companion organise for University of Lagos, as e say e fear say corruption fit swallow di money from di subsidy removal.

E tok say at di time, e bin dey lead Nigeria Labour Congress, NLC, while Obasanjo dey serve as president between 1999 and 2007.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds