OBODO NAIJA

Peter Obi Carry Perper Body Ginger Give Federal Gornment

todaySeptember 9, 2026 4

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Peter Obi don call on federal gornment to save thousands of Nigerians wey terrorists don drive comot dia villages.

Obi drop dis fire call for X after e storm Mangu IDP camp inside Plateau State, an u know di badness wey sup for  Yelwata inside Benue State on Tuesday, wey boy block am.

Supporters con dey ask, wetin dey give dis man mind, di former Anmabra state govo, say di koko na to save di more than 45,000 human beings terrorists burn down dia communities.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds