Lagos

Spark From Salon Roast Things For Ikorodu And Surulere

todaySeptember 15, 2026 2

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Lagos State emergency oga, Dr Olufemi Oke, don dey cry say e no fit sleep as fire don burn traders’ money and property to dust for Ikorodu and Surulere.

Di first kasala happun  for early mormor Monday for Adamo Bus Stop inside Ikorodu, as bad wire spark fire inside one hair-salon wire go touch neighboring shops, burn di shop.

Before di traders fit run come save ordinary comb or attachment, fire don chop three whole shops clean, reducing goods worth millions of naira to ashe.

LASEMA sharp boys and Lagos Fire Service team from Imota come rush enter di place like jet, soak di fire with heavy water to off di fire.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds