Entertainment

US Consul General Honours Nollywood Stars For Lagos

todayOctober 8, 2026 28 1 5

Background
share close

U.S. Consul General, Brandon Hudspeth, don host special reception for distinguished Nollywood actors and big names for Naija creative industry.

Di private event wey happen for U.S. Consul General residence celebrate dia contributions to Nigerian storytelling and creative industry.

Di gathering bring together Nollywood talents, industry leaders and cultural ambassadors wey dey help put Nigerian stories for global stage.

Di event also highlight di strong connection between Hollywood and Nollywood, as creatives come together to celebrate dia work and achievements.

Written by: Jolayemi Olajide

Rate it

Similar posts

Entertainment

Mohbad Family Sti Dey Fight for DNA of Hin Pikin

Di family of late Nigerian singer, Ilerioluwa Aloba, wey everybody know as Mohbad, don demand make dem reveal di name of di US laboratory wey dem wan send di sample go for di DNA test to clear who be di real papa of hin pikin, Liam. Mohbad family still call […]

todayOctober 30, 2026 15


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds