OBODO NAIJA

Federal Gornment Wan Launch Contractors Database

todayOctober 12, 2026 6

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Federal Gornment wan launch one new database for companies wey dey find gornment contract.

Di Director General of Bureau of Public Procurement, Dr Adebowale Adedokun, announce dis one for Abuja during meeting with professional bodies on public procurement reforms.

E explain say di database go help government check contractors’ skills, area of work, financial strength and past performance before dem fit get government contract.

Di database go also allow government ministries and agencies check contractors’ certificates, financial records, work history and whether dem dey follow government rules.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds