OBODO NAIJA

NCDC Porporly Update Say Na 53 Ebola Case Dey Konfamate

todayOctober 26, 2026 6

Background
share close

Like play, like play dis Ebola mata don dey gada beta moral oh, say like dis now na about 53 contact dem don konfamte.

According by di naija  Centre for Disease Control and Prevention (NCDC), say di pipo wey dem don konfam na  health workers, house helps and Partner  of di patient  wey dem first confam wey come from Uganda.

Na oga Director-General of NCDC, Dr. Jide Idris,  dey porporly dis update con dey jinger say, no need to fear and dat di Federal Gornment, through di Federal Ministry of Health and Social Welfare dey follow up di mata.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds