OBODO NAIJA

Oshiomhole Hail Tinubu On Top ₦70k Transport Money

todayNovember 6, 2026 7

Background
share close

By Ayomide Famosipe

Senior man Senator, Adams Oshiomhole  say dis one pipo dey shine like thief so after Federal Gornment do  ₦70,000k transport allowance for workers, say e nor understand.

Hin porporly dis mata for TV sit don tok, say dat move by Presido Bola ahmed Tinubu mean say gornment care about di pipo

Oshio baba maintain say normally,  everybodi including opposition suppose clap for di gornment for that move, at least say thank you to Baba Seyi.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds